Following the cheating scandal, Singer Oritse Femi has reacted to the cheating allegation levelled against him by his wife Nabila Fash and his ex-manager Kara.
He accused Kara of having an affair with her friend’s husband in the United Kingdom and also blasted those who claimed that his wife was the one feeding him all through the marriage.
He wrote on his Instastory, “As for you kara hope You Don confess to Your friend how many times You chop her husband bola for UK Ozuo …such a festac local girl with UK passport …fake ass friend with her puna wey dey smell like Dawa Dawa Na why men dey free am after sex.
Y’all has been saying shit that my wife is the one feeding me, even her salary no reach the amount wey I dey charge for ordinary collaborations alone, na why I tell her to establish herself, madam even get mind tell me wey help her to establish to come sign agreement before I go put my studio after buying new equipment and instruments and she even asked her worker to tell me to wait at the reception me wey get not less than 9 landed properties with a document for my country„ e be like say una dey wine me ni.
Anybody wey gets her own life to live and want coming dey use me count scores, just be careful that’s all I can say. Many of una deySecondaryy School when I Don besuperstarr, abi all of una they mad ni.”